“Dey Don Turn Segun Ogungbe To Baby Sitter”–Drama As Wunmi Toriola And Her New Lover Oppress Segun Ogun With Bundles Of Cash At Her Mother Burial Ceremony (Video) ‎

Popular Faceless Blogger Gistloverblog has revealed that Segun Ogungbe was turn to baby sitter at Omowunmi Ajiboye late mother burial event.

In the video shared by the blogger Segun Ogungbe was sighted with the baby while Omowunmi and his colleagues MC Oluomo were all dancing and rejoicing.

Gistloverblog who revealed that the event was sponsored by MC Oluomo, though he does not provide the proved he only share video online.

Hello tueh tueh, Wahala don too much for this Nollywood ooo, side prick and husband later jam for party ooo🤣🤣🤣🤣🤣tentebo, tentebula🤣🤣🤣una remember the gist between Segun ogungbe, Mc Tuta and Wunmi ogungbe, wey Mc Go Rent House for Wunmi for Bergar Lagos, wey she pack load comot for house , wey Segun come Go back to first wife jejely🤣🤣🤣🤣this weekend no good ooo ah, naso Wunmi bury him mama ooo, Mc na him drop money for the party, pay Wasiu to come perform sef, long story short na so segun come ooo🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️them come use segun take do Baby sitter , Mc come begin show off Dey oppress segun, if ba you be segun shey you Go Go that Kind burial ?? I come Dey pity for am sha 🤣🤣🤣🤣good woman Dey house, you leave am follow Wunmi, now Wunmi Don leave you follow highest bidder, Segun Wulo Tebo 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️see as Mc Dey jump like crayfish wey hot oil meet 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️Yul Edochie are you there ? I just say make I greet you ni oo, I come in peace 🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽

Watch The Video Below;

About Trendyjazz

Check Also

“How I sold all my cars to save my wife from cancer” Actor Lekan Olatunji opens up on wife’s painful death (Video) ‎

Nollywood actor, Lekan Olatunji has opened up on his wife’s painful death. In an interview …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *